Today. The silvagold of IMO state ' Jelly unveils a dope new single titled "Format" please listen and follow the October most sweet hit of the year.
Produced by Noblebeatz, it's a demonstration of Jellysilvagold's trademark vibrant Afropop sound with a giration twist.
Including his first single
Titled "CHINAZA".
Listen and download format by JellysilvaGod.
Song Lyrics
Intro.
Prophet, oh oh oh oh
cha ah ha ha, jellysilvergold o the fear of God, the fear God eh, format o ho ho ah.
Chorus.
The fear of God o go give you format o.
anyhow e be the street must pay o.
mama Papa every day jubilet o.
guys go dey nnuru gbana like say no tomorrow x2.
Verse 1.
Love no dey
Love no dey if you no get yawa yawa, yawa
If maga come pay friends Dem gbarabia.
Credit alert is necessity omara mma ah ha ah ah
Oluwa boi for my format o.
Power my ranger scatter my haters I tell dem,
Bad Belle people render some people fire fire born dem .
Chorus.
Hook.
Anointing follow me
ah heh
Anointing follow you
ah heh
Credit alert follow me
Ah heh
I see Dem pentecost
Ah heh.
Verse 2.
Cha Cha Cha Cha
I be your pikin oluwa remember
Ah ah
I dey beg you Lord shower me your o
Eh e
I no feet kill myself morder myself
Chaa chaa
I wan to buy my Benz and cruise my friends baba.
Naira and dollar,
pounce and hero, if I work pay me o o o
Power my ranger
Scatter my haters I tell dem.
The fear.
Chorus.
Outro.
Uhh huhu
Egedegedegedegedege
Facebook: Jelly silvagold
IG: @officialsilvergold
Twitter: @officialsilve16
0 Comments